Messages
Topic:
ginger your swagger
how gingered do you think the next person is how tight is his or her swagger RATE NOW
Nov 7
6:48 AM
ur kidding right...? i reserve my comments
Nov 8
11:20 AM
@Ayo...Yes, he was and still is kidding.
Nov 8
3:37 PM
is good too see u guyz agin were have u all gone b4 all the same i flow wit u guyz he is kidding
Nov 9
1:28 AM
you guys think am kidding am not am dem right serious
Nov 10
3:55 AM
ayo how far long time o fab wats popping and uzor you still dey here
Nov 10
3:57 AM
People wen serious know where dem dey right now and u nor dey kidding but u neva rating anybodying for hereING.
Nov 10
1:22 PM
fab fab fab!!! u wan kill me wit ur english SWAGG! lol!!! this topic get as e be!
Nov 10
11:10 PM
the topic get as e be becos d person wey open d topic need 2 ginger him own swag 1st..
Nov 11
12:15 PM
make una MIND Francis oo. D guy wan ginja im swagger but wen im go take paraga, e con high so tay im swagger con dey use walking stick.
SHAKING swags
Nov 11
9:24 PM