hey holler back chica fabs n d rest where u @
Oct 25
10:25 AM
mama divine u are welcome
Oct 25
10:42 AM
lost and found
Oct 25
10:54 AM
Is this place still alive?
Mama n Papa Divine una don finish naming ceremony?
Oct 25
12:46 PM
Na so dem dey do am???
Una go born and una nor invite us make we con follow una groove.
CONGRATS once again!!!
Oct 27
12:11 AM
wow stephy loongest time...how una baby...
Oct 31
7:19 AM
na where finest pass com out self????
Oct 31
11:49 AM
help me ask her o
Oct 31
12:59 PM
She been dey kidnapped now dey don free her after she paid in......
FAB NO MIND MAMA N PAPA DIVINE,CHOP ALONE NA HIM DEM BE
Oct 31
11:55 PM
Wizzt and buks..una no dey finish to dey ask questions....dbs na u kidnap me abi....
Nov 3
2:26 AM